
A Nigerian man has taken to social media to expose his friend’s wife after he caught her in a hotel with another man.
According to him, he was forced to expose the woman due to her lies against him.

He alleged that the woman had lied to the husband about him which caused a dent in their relationship.
The man urged his friend to conduct a DNA test on all his children because his wife has been unfaithful to him.
He said in part: “I went to buy food outside and then one of my guy see me, e no greet me again because e dey form vex, him and him wife. But they idiot no know say the thing wey him wife tell am wey make am dey vex for me na lie. Now I know say you dey watch this video because you see me sdey hide face. Now make i tell you wetin your wife do wey make am dey lie for you. You know say na diesel I dey sell, I go one hotel go supply diesel, immediately I dey land that place with my workers, your woman dey comout outside from hotel room with another man. She see me, I pretended and acted maturedly like say I no know am before. She been think I go tell her husband she come go house go lie for her husband wey make am dey vex for me….”